This free online course on the novel coronavirus focus on how e take start, how persin go take know sey e get am, how e take dey waka from person to persin and how persin go take avoid the virus the virus wey dem never see for human body before. Coronaviruses (CoV) na part big family of virus wey dey cause small sickness like from cold go reach big sickness like, Middle East Respiratory Syndrome (MERS-CoV) and Severe Acute Respiratory Syndrome (SARS-CoV). Coronaviruses dey zoonotic, meaning sey dem dey waka from animals and persin.
For this course, we go talk about how outbreak of the virus fit cause serious wahala to the health of persin wey e don affect, and the wahala or the health of communities and countries wey the outbreak dey. Common signs to show sey persin get am na; respiratory symptoms, fever, cough, perisin no fit breath well . For many big country wey case dey, infection fit cause pneumonia, severe acute respiratory syndrome, kidney failure and even death.
This course na new mata, wey dey base on information wey WHO (World Health Organisation), Geneva, Switzerland, and the CDC (Centre of Disease Control, USA) provide. This course na part of mata wey Alison give to bring quick development to global learning certification system to fit fight this disease wey dey spread quick-quick. We go dey update this free course from time to time and e go come dey for more than 100 languages at the end of the day. For persin to take encourage awareness and get understanding of this virus and the threat wey e dey give, Alison don make PDF Certification course dey, free of charge for the whole world. AS u choose to take this course, e go make you keep yourself up to date on how you go fit fully fight the novel coroanvirus wey dey worry us. So, why weti you dey wait for? Start the course today and for just 1 to 2 hours. You go gain the knowledge wey go help you protect yourself, your family and community, so that you no go get and tranfer this disease from persin to persin.
On Feb 28th 2020, WHO (the World Health Organization) talk sey e don raise e risk assessment as e concern COVID-19, to "very high" for the whole world.
What You Will Learn In This Free Course
View All Learning Outcomes View Less All Alison courses are free to enrol, study, and complete. To successfully complete this Certificate course and become an Alison Graduate, you need to achieve 80% or higher in each course assessment.
Once you have completed this Certificate course, you have the option to acquire an official Certificate, which is a great way to share your achievement with the world.
Your Alison certificate is:
- Ideal for sharing with potential employers.
- Great for your CV, professional social media profiles, and job applications.
- An indication of your commitment to continuously learn, upskill, and achieve high results.
- An incentive for you to continue empowering yourself through lifelong learning.
Alison offers 2 types of Certificate for completed Certificate courses:
- Digital Certificate: a downloadable Certificate in PDF format immediately available to you when you complete your purchase.
- Physical Certificate: a physical version of your officially branded and security-marked Certificate
All Certificate are available to purchase through the Alison Shop. For more information on purchasing Alison Certificate, please visit our FAQs. If you decide not to purchase your Alison Certificate, you can still demonstrate your achievement by sharing your Learner Record or Learner Achievement Verification, both of which are accessible from your Account Settings.