Coronavirus - Wetin you suppose to know
This free online course cover the correct aspects of the coronavirus Covid-19
Description
This free online course on the novel coronavirus focus on how e take start, how persin go take know sey e get am, how e take dey waka from person to persin and how persin go take avoid the virus the virus wey dem never see for human body before. Coronaviruses (CoV) na part big family of virus wey dey cause small sickness like from cold go reach big sickness like, Middle East Respiratory Syndrome (MERS-CoV) and Severe Acute Respiratory Syndrome (SARS-CoV). Coronaviruses dey zoonotic, meaning sey dem dey waka from animals and persin.
For this course, we go talk about how outbreak of the virus fit cause serious wahala to the health of persin wey e don affect, and the wahala or the health of communities and countries wey the outbreak dey. Common signs to show sey persin get am na; respiratory symptoms, fever, cough, perisin no fit breath well . For many big country wey case dey, infection fit cause pneumonia, severe acute respiratory syndrome, kidney failure and even death.
This course na new mata, wey dey base on information wey WHO (World Health Organisation), Geneva, Switzerland, and the CDC (Centre of Disease Control, USA) provide. This course na part of mata wey Alison give to bring quick development to global learning certification system to fit fight this disease wey dey spread quick-quick. We go dey update this free course from time to time and e go come dey for more than 100 languages at the end of the day. For persin to take encourage awareness and get understanding of this virus and the threat wey e dey give, Alison don make PDF Certification course dey, free of charge for the whole world. AS u choose to take this course, e go make you keep yourself up to date on how you go fit fully fight the novel coroanvirus wey dey worry us. So, why weti you dey wait for? Start the course today and for just 1 to 2 hours. You go gain the knowledge wey go help you protect yourself, your family and community, so that you no go get and tranfer this disease from persin to persin.
On Feb 28th 2020, WHO (the World Health Organization) talk sey e don raise e risk assessment as e concern COVID-19, to "very high" for the whole world.
Start Course Now
Modules
Coronavirus - How e take start, How u go take know sey u get am and how to take cure am
-
Coronavirus - How e take start, How u go take know sey u get am and how to take cure am-The things wey we learn
-
Coronavirus - How e take start, How u go take know sey u get am
-
Coronavirus - How e take dey waka and how to take cure am
-
Coronavirus - Tori about am
-
Coronavirus - Wetin International People Talk and Do
-
Coronavirus - How e take start, How u go take know sey u get am and how to take cure am-The things wey we learn
Coronavirus - advice for everybodi
-
Coronavirus - Advice for everybodi - wetin we learn
-
Coronavirus - Protect Yourself and other people from sick sick
-
Coronavirus - Wetin to follow concerning Food Safety and "Raw Meat" Wet Markets
-
Coronavirus - Wetin to follow concerning abroad waka
-
Coronavirus - Advice for everybodi - Wetin we learn
Course assessment
Learning Outcomes
If you do complete of this course, then you go come:
• Know where novel coronavirus come from, the effects and how to treat am.
• Know wetin show sey u get the virus if don affect u.
• Fit describe how you fit take manage and limit the transmission of the novel coronavirus
• Outline the protocols for treating novel coronavirus infections
• Discuss World Health Organization's recommendations and precautions for helping prevent the transmission of novel coronavirus infections
Certification
All Alison courses are free to enrol, study and complete. To successfully complete this Certificate course and become an Alison Graduate, you need to achieve 80% or higher in each course assessment. Once you have completed this Certificate course, you have the option to acquire an official Certificate, which is a great way to share your achievement with the world. Your Alison Certificate is:
Ideal for sharing with potential employers - include it in your CV, professional social media profiles and job applications
An indication of your commitment to continuously learn, upskill and achieve high results
An incentive for you to continue empowering yourself through lifelong learning
Alison offers 3 types of Certificates for completed Certificate courses:
Digital Certificate - a downloadable Certificate in PDF format, immediately available to you when you complete your purchase
Certificate - a physical version of your officially branded and security-marked Certificate, posted to you with FREE shipping
Framed Certificate - a physical version of your officially branded and security-marked Certificate in a stylish frame, posted to you with FREE shipping
All Certificates are available to purchase through the Alison Shop. For more information on purchasing Alison Certificates, please visit our FAQs. If you decide not to purchase your Alison Certificate, you can still demonstrate your achievement by sharing your Learner Record or Learner Achievement Verification, both of which are accessible from your Dashboard. For more details on our Certificate pricing, please visit our Pricing Page.